14.2.07

OT- U NO GO KILL ME! PRT 1

fellow blogarians,

una no go vex, this my post go short, as OT dey behind me,and dey look as i dey type, na d reason why i dey use broken english type..

The guy no go kill me o! today na falantine, and OT arrange with client say make we get meeting today, see me see wonders o! just to make sure we are together on vals day!!

anyway, i no fit yarn- u too like gist sef.. see ya head.. ! but i get plenty gist , but e be like say fire dey my back as the bobo just dey stare..

make e no go steal my blog URL..
catchya later.. and HAPPY FALANTINE!!

9 comments:

Favoured Girl said...

Na wah for this your stalker oga o. Hope you and the fiance are having a lovely Valentine's Day.

Ubong Da said...

I dey wait o! for your valentine day gist. Did you do anything romantic, spicy or x-rated?

Anywhich one pour the gist for ground jare.

Mine was a blast maybe I should go to my blog and gist u.

Simply Gorgeous said...

You and your O. Teckie.Just tell me when the wedding is and I will come. ( Haa...Haa...) Sriously, all jokes aside tell him you do not feel comfortable...so back the hell up.

In reference to your other post a podiatrist is a foot doctor.

LondonBuki said...

You are too funny! LOL!

temmy tayo said...

Lol at stealing your blog URL. We go see for barking jare my dear bimbylads.

exschoolnerd said...

Hope u had a lovely valentines day sha...i dirrint...buh it's okay...

waiting for the gist oh!

BiMbyLaDs** said...

thanks guys.. Valentines day was OK..!

Unknown said...

Happy Falantine to u too!!! LOL!!!

Anonymous said...

Well said.